You Give Me Wings Now I'm Up In The Air As I Dey Plant You Dey Give Me The Rain If No Be You Tell Me Where I For Dey Baba I Thank You Dem For Don Laugh Me No Be Today Ebenezer, You Dey Shower me Your Grace Na Your Light Wey Dey Show Me The Way Baba I Thank You Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Me No Fit Deny Oh All Of My Blessings Na Divine Oh When I Look Around Oh All I See Na Your Hand Oh Oh My Daddy Oh When E Sour You Dey Make Am Sweet Oh This Your Grace Oh E Loud Oh E Dey Speak For Me Oh Your Grace Dey Overflow From My Head Down To My Toes Bianule Bianule Ifechukwu Ne Me Oh Your Love Is Ever Sure I Will Let The Whole World Know Chineke Chineke Na You I Dey Follow Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Baba No Dey Delay If I Call Am Na Cha Cha Cha Everything Na Confirm E No Get Hand For Yama Yama I Can't Explain The Wonders Of Your Presence In My Life Na Only You Be God I Know Wey Nor Go Fit To Lie Ojumegbo Judah I Troway Salama Onyenememma I'll Praise You Forever When You Check Am You Go Know Who The Blessings Dey Follow From The Northside To The Southside See Na Jesus We Dey Show Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Lord You Are Great You Are Greatly To Be Praised Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You Be My Agidigba Cos E Dey Happen As You Talk Am Baba I Thank You
Lyrics Source: Ceenaija